Victor AD – Normal Lyrics

Normal Lyrics by Victor AD

Victor AD – Normal Lyrics

Nigerian music phenom and superstar Victor AD. The lyrics to his current smash hit, “Normal,” have been released officially.

Check out “Normal” by Victor AD and Croon with the written lyrics.

DOWNLOAD Victor AD – Normal MP3 HERE

Victor AD – Normal Lyrics

Intro
I dey fear you
RedEye for them
Craze

Verse 1
Omo I stand the well with my ten toes
Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads
No be everything a man see e mouth suppose to dey talk
I put in the work oh move different with my work oh
If them go left I go right for them
If them go back I go front for them
If them move side I change am for them
If them wan run I take flight for them
Oh yeah yeah yeah otilo
Them join but them no fit catch
Them wan spoil wetin god done patch

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

Verse 2
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
In a world of many normal people
My eye dey red my head dey hot
I no be normal people
And who normal don end for here
You wan be normal people
You still dey sleep with your eyes close
Like you be normal people ah
Oghenebiko oh

Chorus
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people
Normal normally I no normal oh
Normal normally I no normal oh
Normal me o normal me o normal
We be abnormal people

 

Do you find Karoloaded useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *